Premier League leaders Arsenal miss di chance to seal top spot for di Europa League Group A as dem lost to PSV Eindhoven for Netherlands.Di Gunners only need one point to go straight through to di last 16 next March.But Joey Veerman first-time finish from 16 yards and a header by substitute Luuk de Jong – afta mistake by keeper Aaron Ramsdale on im European debut – see Mikel Arteta side lose for Europe for di first time dis season.PSV, wey former Manchester United forward Ruud van Nistelrooy dey manage also score three goals wey ref disallow.Gunners need to beat Zurich for dia final group game next Thursday for Emirates Stadium to guarantee a place in di last 16.If dem fail to win and PSV com beat Bodo/Glimt for Norway, Arsenal go play two extra games for di knockout round playoffs wia teams wey finish third for di Champions League group stage go play.
Recent Posts
- (no title)
- National Assembly Deputy Speaker Gladys Boss has urged Kenyans to be patient and give President William Ruto time to improve the economy
- President William Ruto is leading an urgent meeting at State House, Nairobi, to address the El Nino-related crisis.
- Rais William Ruto gutongeria mucemanio jwa Minista bawe
- Rais William Ruto narua nerigiri gwita nthigurune ya France ndiungene ya ki-ngugi.
Archives
- November 2023
- October 2023
- September 2023
- August 2023
- July 2023
- June 2023
- May 2023
- April 2023
- March 2023
- February 2023
- January 2023
- December 2022
- November 2022
- October 2022
- September 2022
- August 2022
- July 2022
- June 2022
- May 2022
- April 2022
- March 2022
- February 2022
- January 2022
- December 2021
- November 2021
- October 2021
- September 2021
- August 2021
- July 2021
- June 2021
- May 2021
- April 2021
- April 2020
- March 2020
- February 2020
- January 2020
- December 2019
- November 2019
- October 2019
- September 2019
- August 2019
- July 2019
Recent Comments